1. If you like Wizkid or Tekno, or follow Naija celeb beef then you already know about this tweet:
2. That tweet pulled Tekno into Wizzy baby’s ongoing beef with Davido:
3. However, e be like say Tekno no too vex because he is sharing money on Twitter:
4. Yazz .. Plenty money fall on you:
5. Baba don dey dash money sotey Nigerians are like:
6. Furst of all, 50K:
7. Next thing, 100K:
8. Then gbam! 500k juzz laidat!:
9. And this thing is no joke o! People dey collect!:
10. Coman see people in Tekno’s mentions like:
11. Even me sef, I had to slide in there like: